Zinoleesky – Call Of Duty (Mp3 Download & Lyrics)
Zinoleesky – Call Of Duty Mp3 Download & Lyrics
Artiste/Song Owner: Zinoleesky
Song Title: Call Of Duty
Featured Artiste(s):
Producer(s):
This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Zinoleesky Songs – Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.
Listen, download and enjoy “Zinoleesky – Call Of Duty” below
Zinoleesky – Call Of Duty Lyrics .
Oya, oya, drink drink gari
Whether your brain go calm down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys
I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
So me go end it with you
So many other guys wan chill with you
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I done upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boys and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn
I’ll be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two I am guilty
(She thinks all I want is)
She think all I want is sex and it doesn’t make her upset
Girl you have to bring your friends ’cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten, so we have to leave by then
Who I be dem no get idea, ’cause I no dey too show myself
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I done upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boys and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn
Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I be make I use ninja
Baby ma bami ja
Inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two I am guilty
Timmyjay on the track
We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) . Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more
Kindly Help us hit any of the social media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.
We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.
T for Thanks
G for God Bless You.