Wizkid – Diamonds (Mp3 Download & Lyrics)
Wizkid – Diamonds Mp3 Download & Lyrics
Artiste/Song Owner: Wizkid
Song Title: Diamonds
Featured Artiste(s):
Producer(s):
Album/EP: S2 (SoundMan Vol. 2)
This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Wizkid Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.
Listen, download and enjoy “Wizkid – Diamonds” below
Wizkid – Diamonds Lyrics .
I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)
You know big wiz yeah my life so crazy
I be repping for the ghetto long time e don tey
Yeah man dey grind here for days
What I dey feel wahchu feel not the same
Eh ehn
My man have seen better days
So many things I been take for the pain
Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)
Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem
Bounce wella make I dey do things wey go
Make my mind wella
Bad boy wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah
Yeah yeah!
Pretty please miss me with the bull shit
Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls
Gbemi trabaye je’ka se
Mio le shalaye life na holiday
Big Kala we been tough from the jump e don tey
My brother don’t play nothing we no face
Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)
Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem
Bounce wella make I dey do things wey go
Make my mind wella
Bad boy wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah
Yeah yeah!
We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) , Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more
Kindly Help us hit any of the social media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.
We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.
T for Thanks
G for God Bless You.