T-Classic – Body ft. S1mba (Mp3 Download & Lyrics)

T-Classic – Body ft. S1mba

T-Classic – Body ft. S1mba Mp3 Download & Lyrics

T-Classic – Body ft. S1mba Mp3 Download & Lyrics

Artiste/Song Owner: T-Classic

Song Title: Body

Featured Artiste(s): S1mba

Producer(s)

Album/EP: Voicenote

Click Here For A Special Offer

This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest T-Classic Songs – Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.

Listen, download and enjoy “T-Classic – Body ft. S1mba” below

 

 

 

DOWNLOAD HERE

Click Here For A Special Offer

 

T-Classic – Body ft. S1mba Lyrics .

Oh why, oh why
(No no)
Oh why, oh why
(YalababaYala)
Dem Dey wonder how
I Dey tak’ Dey live my life
I’m sorry Me no fit do without my Chargie
She Dey
whine like she no get back bone
Her hips don’t lie
And me no fit get enough of you
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go I swear
I no go let you go walai
Olo
E get problem wey you carry
Omo e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by
(By)
So me say
Put your body on me on me
Put jara on top
Put jara on top
Put jara on top
Put your body pon me pon me
Put jara on top
Put jara on top
Put jara on top
I say
Put your body on me lil Miss
Puti’ jara on top on this
If I shoot shot
Girl I bet I won’t miss
Tell what you need girl
I granting your wish here
Bad girl fire
She ride no tire
Girl you be in your feelings
cos I’m the one you desire
Put your body on top on top
We rock the city on lock on lock
Put your body on me on me
Put jara on top
Put jara on top
Put jara on top
Put your body pon me pon me
Put jara on top
Put jara on top
Put jara on top
E get something wey you do me
As you can see
I no go let you go I swear
I no go let you go walai
Olo
E get problem wey you carry
Omo e heavy
I no go let am pass me by
I no go let am pass me by
(By)
Put your body on me on me
Put jara on top
Put jara on top
Put jara on top
Put your body pon me pon me
Put jara on top
Put jara on top
Put jara on top

%d bloggers like this: