LADIPOE – Guy Man ft. Bella Shmurda (Mp3 Download & Lyrics)
LADIPOE – Guy Man ft. Bella Shmurda Mp3 Download & Lyrics
Artiste/Song Owner: LADIPOE
Song Title: Guy Man
Featured Artiste(s): Bella Shmurda
Producer(s):
This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Laadipoe Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.
Listen, download and enjoy “LADIPOE – Guy Man ft. Bella Shmurda” below
LADIPOE – Guy Man ft. Bella Shmurda Lyrics .
Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form Voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so Naija, whoa
Ladipoe lele yi kon se Ladipo (Yeba)
You know what they say, opolo tun po (Yeba)
They say that number one already spoken for (Yeba)
But I’ve never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one
Shey, make I remind you, ooh
Oluwa shina emi Rambo, ooh
Me, I no dey tango
I dey do my thing for the angle
Always in demand, oh
Pay my money make I come show
No more space for the Lambo
I be big boy now, I be Rambo
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
I say Ladipoe lele yi kon se ladipo (Yo)
If only you knew where guys started from (Bro)
I dey feel myself, I no dey force am (No)
‘Cause these days, self-love is on brand
You’ve entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang
Siddon dere
See the drip, everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
‘Cause Afrobeat hit no mean say Hip-Hop’s dead (What he just said)
Okay, lost it now (Lost it)
Let’s get back on topic now (Topic)
Watch my baby buss it down (Buss it)
Only came to shut it down
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) , Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more
Kindly Help us hit any of the social media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.
We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.
T for Thanks
G for God Bless You.