Johnny Drille – Believe Me [Mp3 Download & Lyrics]
Johnny Drille – Believe Me Mp3 Download & Lyrics
Artiste/Song Owner: Johnny Drille
Song Title: Believe Me
Featured Artiste(s):
Producer(s):
This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Johnny Drille Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.
Listen, download and enjoy “Johnny Drille – Believe Me” below
Johnny Drille – Believe Me Lyrics .
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Shomo
I’m crazy o
I’m crazy over you
Na wetin man go do to make you know
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah
What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go
My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah
We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) , Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more
Kindly Help us hit any of the social media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.
We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.
T for Thanks
G for God Bless You.