Joeboy – Halle (Mp3 Download & Lyrics)

Download Halle By Joeboy Mp3 & Lyrics

Download Halle By Joeboy Mp3 & Lyrics

Artiste/Song Owner: Joeboy

Song Title: Halle

Featured Artiste(s)

Producer(s)

Album/EP: Body & Soul

 

This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Joeboy Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.

 

Listen, download and enjoy “Joeboy – Halle” below

 

DOWNLOAD HERE

 

 

 

Joeboy – Halle Lyrics .

I no wan lie everyday that I close my eyes, trouble dey my mind
Wey dey make me no fit to smile
And I pray Jah you try and ease my mind
‘Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling, oh oh
‘Cause I no say dem be many wey no want to see man smile
And demma pray everyday to dey make say my face no shine
For this my case oh my shoe guy must to shine
See that’s Jah’s plan for my life
And I know say he no go ever stop to dey bless my life

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me

O na many many man
No fit to understand God’s
I no come here to yarn okpata yarn
He carry me up when I was down
Wetin my eye dey see they no know
As I dey take dey grind they no know o
They no fit go the place we don go
Na baba God e do am for sure
So I say eh, eh

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na)
Many many man
Many many many man
Many many many man

 
 

We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) , Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup  Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more

 

 

Kindly Help us hit any of the social  media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.

 

We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.

T for Thanks

G for God Bless You.

%d bloggers like this: