Joeboy – Duffel Bag (Mp3 Download & Lyrics)
Download Duffel Bag By Joeboy Mp3 & Lyrics
Artiste/Song Owner: Joeboy
Song Title: Duffel Bag
Featured Artiste(s):
Producer(s):
This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Joeboy Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.
Listen, download and enjoy “Joeboy – Duffel Bag” below
Joeboy – Duffel Bag Lyrics .
You say you want a man wey go do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta, hahan
Sexy Jola, je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break your back for me
Free me, free me, e no easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my piggy
Make I know when you wan see me, baby
Take am easy
This thing plenty, je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me, baby
You say you want a man wey to do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha
Sexy Jola, je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break it down for me, yeah
I dey know, baby, can you see?
Many bobo wan joke you know as e be
Dem wan chop and go, on the low
But if you ready wan move me go follow go
Anything wey you do, mami
Me no go deny you
Baby no go fo jo, mami no go fold
Make I do you normally you know what I mean
Free me, free me, e no easy
This tin plenty, je kin risi
Plenty money for my piggy
Make I know when you wan see me, baby
Take am easy, this thing plenty, je kin risi
Plenty money for my duffel bag
Make I know when you wan see me, baby
You say you want a man wey to do you better
Olowo to na dollar
Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha
Sexy Jola, je a lo dinner later
Omo I dey feel your style
When you break it down for me, yeah
You say you want a man wey go do you better
Do you better, do you better, do you better
We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) , Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more
Kindly Help us hit any of the social media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.
We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.
T for Thanks
G for God Bless You.