Falz – Yakubu ft. Vector [Mp3 Download & Lyrics]

Falz – Yakubu ft. Vector Mp3 Download & Lyrics

Falz – Yakubu ft. Vector Mp3 Download & Lyrics

Artiste/Song Owner: Falz

Song Title: Yakubu

Featured Artiste(s): Vector

Producer(s)

Album/EP:

 

This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Falz Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.

 

Listen, download and enjoy “Falz – Yakubu ft. Vector” below

 

DOWNLOAD HERE

 

 

 

Falz – Yakubu ft. Vector Lyrics .

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir ?

A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Ah ah )
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Ah ah are you calling a dignity…?)
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

The same Mr Yakubu?
Oju ati Orun?
Enu no dey work
Opolo ti burst
Na who do the law?
Na who kill the law?
Who people go ask?
Na who dem go call?
I been dey my own
Shey make I do like I no know wetin I know?
Or make I do like I no see wetin I see?
Shey make I be person wey no be wetin I be?
You must be stupid if you think you have a case
Mr Yakubu who came from out of space
Mr Yakubu who is not like Gowon
He’s not head of state
He doesn’t need a gun
He took the results verified by a lot
The honorable court even ruled back then that all parties can go ahead
And access the source of their claims
Mr Yakubu is just a name

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(First argument
I ‘ll leave the rest for the next argument )
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Calling me names)

Yeah!
Ki lo wi? Talk am make I hear
Olè
Alàtenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show

Thank you my lord
I respect you my lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó
O wá so fun p’ó ti joba tán, kón ma gbádébò
No be say the job clean, dem no get janitor
Evidence everywhere, everybody capture
Wetin you come write for inside your report card ?
You think 200million people are not smart ?

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

 

We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) , Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup  Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more

 

 

Kindly Help us hit any of the social  media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.

 

We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.

T for Thanks

G for God Bless You.