Di’Ja – Yoruba Demon (Mp3 Download & Lyrics)
Di’Ja – Yoruba Demon
Di’Ja – Yoruba Demon Mp3 Download & Lyrics
Artiste/Song Owner: Di’Ja
Song Title: Yoruba Demon
Featured Artiste(s):
Producer(s):
Click Here For A Special Offer
This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Di’Ja Songs – Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.
Listen, download and enjoy “Di’Ja – Yoruba Demon” below
Click Here For A Special Offer
Di’Ja – Yoruba Demon Lyrics .
Yeah
Everyone dey find that somebody yeah yeah
Wey be say e go make their life complete I been think say, I find somebody Wey go make me spend my money Make me come dey do like zombie But he make a fool of me Tell me who tell me make I fall in love o Who tell me make I fall for you o(baby o)Yoruba demons(aahhnnn)
You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start running (aahhnnn) Yoruba demons(aahhnnn) You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start runningI no-do no-do
You say make we dey go Make we start to dey do Before anything, he take baby oku E say make I whine Make I whine for the though Kututu kututu kututule Tell me make I dance, Make I dance skeletun I don put ma putumale Tell me say you no love me You break my heart for daylight(for daylight o, for daylight) I wanna let you know, I still dey I no doubt(I no doubt)Yoruba demons(aahhnnn)
You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start running(aahhnnn) Yoruba demons(aahhnnn) You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start runningWhen he tell me make I come(I go come)
When he tell me make I dance(I go dance) When he tell me make I come(I go come) Say make I dance(I go dance) When he tell me make I come(I go come) When he say make I dance(I go dance) When he tell me make I come(I go come) Say make I dance(I go dance)