Crayon – Modupe (Mp3 Download & Lyrics)

Crayon – Modupe Mp3 Download & Lyrics

Crayon – Modupe Mp3 Download & Lyrics

Artiste/Song Owner: Crayon

Song Title: Modupe

Featured Artiste(s)

Producer(s)

Album/EP

This song is available on all platforms and downloadable here on Gbedu Music. Also Download Latest Crayon Music, Videos & Albums/EP’s here On Gbedu Music.

 

Listen, download and enjoy “Crayon – Modupe” below

 

DOWNLOAD HERE

 

 

 

Crayon – Modupe Lyrics .

Vibes
Ahhhhn ahnnn
Crayway

In my element yea
No time for kpekelemes yea
I know weytin I dey find
So me I no regret yea
The pipulu wey I shenk yea
All the barnies wey I reckless
We had such a good time
But the chapter ends here

When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
Enemies won le be
I don tay for thé street o ti pe
Ye yeee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire oti zeh

I gat
Only one life o
Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
I gat
Only one life o
Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Ye yeee
Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh

Jeje jejely
Oya su seyin
Jor ma lo be ma lo te (ah)
Shey you no dey see settings
Agidigba person (wa so ma je so ma je)

Jeje jejely
Oya su seyin
Jor ma lo be ma lo te (ah)
Shey you no dey see settings
Agidigba person (omo ope omo ope omo ope)

When I wan chop dem tell me stop se be (se be)
Enemies won le be
I don tay for thé street o ti pe
Ye yeee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire oti zeh

I gat
Only one life o
Make I just dey jogodo jogodo till I go kpai oh
I gat
Only one life o
Make I just dey la vida loca till I go kpai oh
Ye yeeee

Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh
Ye yeee
Mo dupe fun olorun e
We no look like where we come from eh
I give thanks to the most high eh

Mo dupe fun olorun lo run lo run lo run lo run lorun
Nothing wey my God no go fit do fit do fit do fit do fit do
Them no fit hold my throttle throttle throttle
Cos I go dey move on o go dey match down o hmmm

 

We hope you had a good time with us, always remember that we are your one stop shop for all Music and Movies download (Nigerian, African and Global) , Music Lyrics, Live football match streaming in all major leagues and competitions (FIFA world Cup, CAF African Cup  Of Nations, UEFA Champions league, UEFA Europa League, UEFA Conference League, English Premier League, Spanish Laliga, Italian Serie A, German Bundesliga, French Ligue 1 and many more

 

 

Kindly Help us hit any of the social  media Icons wherever you find them on this post to share our contents to your friends and social connects so they too can be part of our family Gbedu Hub Family like you. Our official Facebook, Instagram, Youtube ant twitter pages are also just a click away.

 

We hope to have you back as soon as possible as your presence on our platform means a lot to us. You are the reason we work tirelessly to give you recent updates and ensure you enjoy the best of music, movies, comedy and sports, within and around the globe.

T for Thanks

G for God Bless You.

%d bloggers like this: